![]() ![]() ![]() The data for the study was collected by recording group conversations, conducting individual interviews and two focus group discussions. ![]() This study describes phonological processes (vowel change, deletion and stress/tone variation) which are employed by the speakers of Ghanaian Student Pidgin (GSP) – a Ghanaian youth language – to create variable pronunciations existing in free variation with the original pronunciations and explores the implications of the variation for the GSP speech community. E be like say the people dem dey use the pronunciation wey ordinary people no go fit barb be the ones dem de talk the proper pidgin.Ībstract (English). Also, the people wey dem dey the focus group inside dey talk say the various pronunciation choices dem get for pidgin inside (sake-of the phonological variation) dey show who fit speak proper pidgin. This also dey mean say the people wey dem no dey speak GSP no go fi barb am. The findings dey indicate say free variation dey happen sake-of the people wey dem dey speak the pidgin dey wan get a code that go be distinctive dem divergent from the ble wey people de speak for Ghana then the old people dema pidgin. The info wey I take do the study dey come from people wey them do group conversation, interview then focus group discussions give. The study also dey look say what be the implications wey e dey give the different pronunciations for the people wey dem de speak the pidgin. This study dey describe phonological processes (vowel change, deletion and stress/tone variation) wey the young people dem dey speak pidgin for Ghana dey take dey create different pronunciations for the pidgin inside, which dem dey use alongside the original pronunciations. I get maf wey you get mɔf: Pronunciation and Identity in Ghanaian Student Pidgin Kwaku Osei-Tutu, pp. ![]()
0 Comments
Leave a Reply. |